karaoké,Ye,Burna Boy,instrumental,playback,mp3, cover,karafun,karafun karaoké,Burna Boy karaoké,karafun Burna Boy,Ye karaoké,karaoké Ye,karaoké Burna Boy Ye,karaoké Ye Burna Boy,Burna Boy Ye karaoké,Ye Burna Boy karaoké,Ye cover,Ye paroles,

Karaoké Ye Burna Boy

03:51

Tonalité identique à l'original : Dom

Chanter dans l’app

Télécharger pour Mac

Paroles

Yeah

My nigga die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

Die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

My nigga die for nothing, ah

My nigga

Oluwaburna

Ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

This one na gbedu wey dey ja pata

Me, I no get time

I dey da pada

Dada cover my face calling me Lagbaja

Biggie man wey no dey wear agbada, ah ah

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

Ah-ah, make you know say

Anything wey you do dem must commentate

So anything wey I dey do

I dey try to dey do am my way

Hey

Plenty, plenty plenty suffer wey we face

Just to make sure money dey

But my people dem go say

I no want kpai

I no want die

I no want kpeme

I want enjoy

I want chop life

I want buy motor

I want build house

I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit

Different things dem happening schemes and packaging

In a one night four shows, I'm juggling

Flow like the ocean my boat I'm paddling

Shout out Shina Peller that's my bro, my family

Frozen chains

When it comes to money

I dey concentrate

Make I tell you straight

You are not my mate

If you be commissioner

I be head of state

But my people dem go say

I no want kpai

I no want die

I no want kpeme

I want enjoy

I want chop life

I want buy motor

I want build house

I still want turn up

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon' be

G-Wagon or de Bentley

The gyaldem riding with me

I no fit, die for nothing

Oluwaburna

Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Ye, ah-ah, Ye Ye Ye

Ye Ye, Ye Ye, Ye Ye Ye

Suggérer une modification

Commentaire

Vous devez être connecté pour laisser des commentaires.

Se connecter
Vous ne trouvez pas le titre recherché ?Ajoutez le à la liste des suggestions pour avoir une chance de le chanter sur KaraFun !Ajouter une suggestion
Télécharger les cataloguesLes catalogues sont disponibles en format .pdf et le catalogue complet en format .csv.
VerySign Worldpay PayPal