It looks like you may not be on the site best suited to your location. Please confirm your region for the best experience.
karaoké,Ozeba,Rema,instrumental,playback,mp3, cover,karafun,karafun karaoké,Rema karaoké,karafun Rema,Ozeba karaoké,karaoké Ozeba,karaoké Rema Ozeba,karaoké Ozeba Rema,Rema Ozeba karaoké,Ozeba Rema karaoké,Ozeba cover,Ozeba paroles,

Karaoké Ozeba Rema

Chanter dans l’app

Télécharger pour Mac

Paroles

All of my guys them dey tell me say me I be party animal

Who be that girl wey dey shake her ikebe for back

Me I want her, I like her

Uh uh

Whether the ikebe na real or fake abeg just dey back am

How you go sell me money then I spray the money then you come dey pack am

You no see say na Balenciaga

I dey rock abeg no dey march am

Me wey be area-boy

I dey do my things

Zaga-zigi zigi-zaga

Rema what is the matter

I go prove to them say

Somebody badder eh

Somebody wicked eh

I go do my best to make all of una vex

I don comoti for my set

I don intercept

I dey put the game for reset

Shey you wan gatekeep who sabi jump fence huh

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Emi ati àwon guys mi

Ita lawa, emi itolowo

Italawa, itolowo

Ita, itolowo

Eh eh

They want a banger

Eh eh

Give them back to back

Eh eh

Buss up their medulla

Hah hah

Tell all your faves that I ask you to ask them

Who's their daddy huh

H-I-M huh

I'm that nigga huh huh

I'm that huh

I'm that nigga huh

Father figure huh huh huh huh

I dey vex every day

Only thing wey fit make me dey happy na ikebe

Internet gangster

That thing wey you talk

Make you come my front

Make you for répété

Rema what is the matter

I go prove to them say

Somebody badder eh

Somebody wicked eh

I go do my best to make all of una vex

I don comoti for my set

I don intercept

I dey put the game for reset

Shey you wan gatekeep who sabi jump fence huh

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba

Ozeba, ozeba, ozeba

Signaler une erreur dans les paroles

Commentaire

Vous devez être connecté pour laisser des commentaires.

Se connecter
Vous ne trouvez pas le titre recherché ?Ajoutez le à la liste des suggestions pour avoir une chance de le chanter sur KaraFun !Ajouter une suggestion
Télécharger les cataloguesLes catalogues sont disponibles en format .pdf et le catalogue complet en format .csv.
VerySign Worldpay PayPal